LYRICS: Harrysong Ft. Kiss Daniel & Reekado Banks – Selense

[Intro]

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
 See Me Now, See Me Now, See Me Now
 Oya now ah.

[Hook-Chorus]

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
 Dem say Dem say, bebebe don get another writer
 Dem say Dem say, Linda Ikeji engagement is dicey
 Dem say Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
 Dem say
 No wonder, the boy don dey selense, selense oh, se
 Mtcheww, sister abeg selenselense oh, se
 Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
 Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
 Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se

[Verse 1 Harrysong]

Dem say radio don dey talk am – selense oh, se
 Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am – selense oh, se
 Dem say Paul Okoye swear say he go kill am – selense oh, se
 Ah brother! what about Tiwa? – selense, se
 Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? – selense oh, se
 And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem – selense, se
 But na who kon marry Mama Cass? – selense, se

[Hook-Chorus]

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense
 Dem say, bebebe don get another writer, selense
 Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense
 Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense
 No wonder, the boy don dey selense, selense oh, se
 Mtcheww, sister abeg selenselense oh, se
 Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
 Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
 Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se

[Verse 2 – Kiss Daniel]

Because I leave, dem want to finish me, dem say
 You people , I swear to man na God go punish, dem say
 If the shirt is fake, blame it on the stylist,dem say
 Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
 For this Industry, na me be greatest , selense
 Harrysong dey try, but himself know Baba na madest , selense
 Weytin happen if i like Chidinma? [Alright]

[Hook-Chorus]

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense
 Dem say, bebebe don get another writer, selense
 Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense
 Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense
 No wonder, the boy don dey selense, – selense oh, se
 Mtcheww, sister abeg Selense , – selense oh, se
 Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
 Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
 Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se

[Verse 3 – Reekado Banks]

Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, selense
 Don Jazzy slack, Linda marry selense oh, se
 Na swear kill MMM Founder oh, selense
 Pharaoh, let my people go – oh oh oh oh
 He don marinyege eh eh
 They don dey run their mouth oh
 They don kolomala, dey round the round about
 Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko

[Verse 4 – Harrysong]

Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, selense oh, se
 Respect my experience, don’t be childish, selense oh, se
 Cos the older the wine oh, selense
 The stronger the wine oh, selense
 So humble yourself oh, selense
 Eh He just dey start oh eh

[Chorus]

No wonder, the boy don dey Selense, selense
 Mtcheww, sister abeg Selense, selense
 Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
 Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
 Na so them say concert no go full oh oh ohh, selense
 Suki Sound

[Outro]

Yung Alpha
 Music From 247xclusive.com
Previous
Next Post »